COPYRIGHT ITEMS: A NIGERIAN NIGHTMARE

copyright Items: A Nigerian Nightmare

Everyday hustle in Nigeria be challenging , and many people dey try to make ends meet. But the influx of copyright, also known as replicas, dey turn this hustle into a nightmare. These products range from gadgets and clothing to beauty products. Some Nigerians wey don buy bad products these copyright, dem later find out say dem no dey work proper

read more